clock menu more-arrow no yes
HomeNigerian GospelMoses Bliss – Nothing MOSES BLISS – NOTHING
HomeNigerian GospelMoses Bliss – Nothing MOSES BLISS – NOTHING

The outstanding Nigerian gospel music singer and Spotlite Boss Moses Bliss is going to give us an amazing experience today as he releases a brand-new hit tune named “Nothing” to bless and uplift our hearts.

The song that presents God as the omnipotent, the one who can do anything, alter anything no matter what the circumstance seems like, is a tremendous hit that is endowed with a melodic tune and inspirational words. Put on your headphones and take it all in.

Do well to download the gospel music by clicking the download link below without further ado, and don’t forget to share it with your loved ones.

Moses Bliss – Nothing Lyrics:

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Hear and comment below:

MOSES BLISS – NOTHING

Do you find Legitloaded useful? Click here to give us five stars rating!

Top Tags